Naija Music

Paul Okoye – Call Heaven (Poured his heart on P square split)

Make somebody please call heaven,

make I tell my mama say e don happen

oh papa na that level

wey I promise you say e no go happen

If to say una dey

for everything wey dey happen today

we no for misbehave

All man for the concentrate

Wherever you are

We no be who we are

coz if to say una dey

for everything wey dey happen today

E for be say una for intervene

cos right now everything na pain

see your children dey misbehave

See the fans all of them dey shame

(Tears)fade out

Show More

Related Articles

Back to top button