Naija Artiste

Why are rape cases settled out of court? – Seun Kuti blasts Buhari’s govt, politicians

Seun Kuti, son of late Afrobeat legend Fela Anikulapo, has again expressed his sadness over policies of the President Muhammadu Buhari-led government. Seun Kuti blasts Buhari’s govt, politicians.

He took to his Twitter handle to heavily criticise the current administration, lamenting that nothing is working in the country and that the youths are neglected and wondering what the government is doing concerning the education sector.

Seun Kuti blasts Buhari’s govt, politicians

Seun Kuti blasts Buhari’s govt, politiciansHere’s what he tweeted in plain pidgin English:

“So dey want us to think stupid, everybody celebrating, they have been celebrating all dis days, but who is celebrating d slavery days?

“Naija Youths ask again, Wetin b dis present Naija govt policy on Education?

“Every ruler dey talk about peace, but none of dem dey talk about Justice, no job & food 4 d poor, university don close for weeks, Youths are idle.

“Wetin happen to equal right & justice, why most Naija rich pikin dey go uni 4 oyibo land & dem go come close our own uni for our motherland.

“Wetin happen to equal right & justice, why some people go sick and go foreign land for treatment, wen poor pesin dey die 4 Naija of malaria.

Seun Kuti blasts Buhari’s govt, politicians“Wetin happen to equal right & justice, politricians go dey rich pass wen dem enter power & court go still find dem not guilty of corruption.

“Wetin happen to equal right & justice, poor pesin go go jail 4 stealing N100pepper 4 Mkt, politricians go waka free 4 stealing billions in govt.

“Wetin happen 2 equal right & justice, Paedophile go r*pe poor pesin pikin, police go settle out of court like notin happen, rich pesin fit gree?

“Wen we no sabi our govt policies on many things, how we go sabi our right ? My people ask for your govt policies.

“We d people need to start to dey ask our politricians for figures, e.g., “if u say u wan build road, oga where u go get d money?

See also Some parts of the Bible were copy & paste – Seun Kuti accuses ‘God’ of plagiarism [PHOTO]

“We Naija people need 2 stop 2 dey accept injustice from govt, Na bcus of us Govt dey, no b we dey bcus of Govt

“I hear say Govt Na our papa & we b d pikin, if Govt b our papa, Se Govt suppose to dey let us(im pikin) suffer like dis?

Seun Kuti blasts Buhari’s govt, politicians

“That’s why I open my mouth I sing ‘For Dem Eye’ “we no important for dem eye”, bcus if we important, uni no fit close make Govt no fit yarn.

“If we important ‘for dem eye’ poverty no fit dey contri like dis make dem never find solution, while dem dey live rich in their big houses & yatch

“I ask again after all dis yarn, “Se our Naija Rulers dem like us or dem like demsefs?”

For more entertainment and celebrity gists, follow us on Facebook, Twitter, Instagram, Pinterest and Google+.

Show More

Danielle Ogbeche

Writer, Journalist, Blogger, Singer, Poet, Actress, Public Speaker, Entrepreneur, Interior Decor Specialist, Human Rights Activist, Pace Setter / Goal Getter, Relationship Councillor, Communication Expert...#IAmTooManyThingsInOne #GodPikin

Related Articles

Back to top button