Naija Lyrics

Lyrics: Psquare – Bank Alert ( Square Records)

Psquare Bank Alert

ehn ehn
iye eh
iye eh
oh no no no

ah iye eh, eh eh eh
girl is up to you but i dey pray you say i do
eh eh, ahh iye eh, eh eh eh
go tell your papa eh, say na me dey come for you
eh eh
iyo gogo….iyo gogo
iyo gogo….iyo gogo
kainje nai ke bishop na ega di go…ega di go
iyo gogo…..iyo gogo iyo gogo…..iyo gogo
kainje nai ke bishop na ifa di go…..ifa di go
ehn ehn
today na today eh, and when i finish you go no say na me
as you dey they delay eh
to proof my love, you must to chop my money eh

because my bank alert na kpagam
my cheque e no dey bounce
my mansion na badder
baby take a look around
my bank alert na kpagam
my cheque e no dey bounce
my mansion na badder
make you take a look around
ahh iye eh, eh eh eh
girl is up to you but i dey pray you say ‘i do’
eh eh, ahh iye eh, eh eh eh
go tell your papa eh, say na me dey come for you
eh eh
iyo gogo…..iyo gogo iyo gogo…..iyo gogo
kainje nai ke bishop na ega di go…..ega di go
iyo gogo…..iyo gogo iyo gogo…..iyo gogo
kainje nai ke bishop na ifa di go…..ifa di go
ehn ehn

like play, like play eh
the person wey one chop you run dey beg to stay eh
dem say i dey craze
say which kin love be dis
they don’t know how i feel
baby say something…..something
make we do something…..something
e ye eh, let me here you say i do
baby say something…..something
make we do something…..something
e ye eh, baby mu na gi be bi oh

because my bank alert na kpagam
my cheque e no dey bounce
my mansion na badder
baby take a look around
my bank alert na kpagam
my cheque e no dey bounce
my mansion na badder
make you take a look around

ah iye eh, eh eh eh
girl is up to you but i dey pray you say i do
eh eh, ahh iye eh, eh eh eh
go tell your papa eh, say na me dey come for you
eh eh
iyo gogo…..iyo gogo
iyo gogo…..iyo gogo
kainje nai ke bishop na ega di go…..ega di go
iyo gogo…..iyo gogo
iyo gogo…..iyo gogo
kainje nai ke bishop na ifa di go…..ifa di go
ehn ehn

ehn ehn…..ehn ehn, ehn ehnehn ehn,ehn ehnehn ehn, eh
iye eh…..iye eh
iye eh…..iye eh
iye eh iye eh
ehn ehn eh eh eh
emmanu o di ri zi o eh
imakuo ogim jido, eh eh eh
imakuo efizzy nji oh…..efizzy nji oh
efizzy nji oh, imakuo ndi ndi di o

because my bank alert na kpagam
my cheque e no dey bounce
my mansion na badder
baby take a look around
my bank alert na kpagam
my cheque e no dey bounce
my mansion na badder
make you take a look around

ah iye eh, eh eh eh
girl is up to you but i still dey pray you say i do
eh eh, ahh iye eh, eh eh eh
go tell your papa eh, say na me dey come for you
eh eh
iyo gogo…..iyo gogo
iyo gogo…..iyo gogo
kainje nai ke bishop na ega di go…..ega di go
iyo gogo…..iyo gogo
iyo gogo…..iyo gogo
kainje nai ke bishop na ifa di go…..ifa di go
ehn ehn

Show More

Related Articles

Back to top button